Problem reekado banks download
Problem reekado banks download
Reekado banks problem mp3 download.
Problem Lyrics
Problem - Reekado Banks
...
This gbedu is a problem
Oya
Reeky Baby Ohh
Oya
Baby Fresh
Your problem dey for your back ohh
And you wonder why boys dey follow round oh
Every other day they dey for your yard paparazi sef follow you about
Girl when you walk down the high way
You dey make men misbehave
Girl when you walk down the high way
Spiritual men don dey lose faith
Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them na we go solve am
We go join am together and solve am
Girl you don tire, girl i swear i know say u don tire
Every other day all the other man dem say them wan fire
But...
baby
Own that, own that
Baby, own that
You better dont drop thing girl
Baby, own that
Oh baby, own that
Girl you better own that
You better dont drop that thing yeahh
Like kim kadashian
Carry front and carry am
You look like my yarinya
I nor go mind to marry am
Yeahh yeah
I'm gonna search and am gonna find and I'm gonna own that
O